Home Gospel Music Frank Edwards – Jesus

Frank Edwards – Jesus

Free Download “Jesus” SONG By

Frank Edwards - Jesus

Nigerian Christian/Gospel Artiste Released a New Single Titled “Jesus”, Which is a Powerful Song That Will Uplift Your Spirit.

Available Now at all Major Digital Music Streaming providers & Gospelmetrics. Kindly Share & Stay being blessed

Stream and Download Mp3/Music Below:

DOWNLOAD HERE

What do you think about this Audio?

We want to hear from you all

Drop your comments

Watch Video Mp4 Below:

Jesus (Lyrics) –
Guy, you too like to argue
I say na Jesus be the biggest name
You dey follow me the argue
Wetin you know
Na that ehh, oshesa perapi
Wey dey for your father compound make you dey talk anyhow
Calm down o
Na Jesus o
Rocktown in the building

I go shout Your name to ends of the earth make dem hear
If dem no want, dem must want
If dem no know, dem must know (Jesus)
I go sing Your praise to ends of the earth make dem hear
If dem no gree, dem must gree
No be by power, na by the spirit

Dem say make I commot Jesus for my song
I tell dem no, no, no
I tell dem lai, lai
Make you go your way
Make I go my way

Jesus is King
Jesus is Lord
Jesus is champion
Jesus is the reason why
He's is the reason why I sing, owei

Incredible, incredible (incredible God o)
Dependable, dependable (dependable God o)
Unchangeable, unchangeable (unchangeable God o)
Unbeatable, unbeatable (unbeatable God)

Yeah, yeah
You are bigger than what the people say
Ebube, and nobody fit do pass You eh
Yeah, yeah
You are bigger than what the people say
Ebube, and nobody fit do pass you eh

Oya tell me, tell me, tell me
If I no worship the King of kings, wetin I gain?
My brother tell me, tell me, tell me
If I commot Jesus for my song, wetin I gain?
Oh why, oh why, oh why o
Why you wan reject the King of kings
Shey dem never tell you say na fire be the repercussion
No go carry devil trouble for your head, ooh-oh

Jesus is King
Jesus is Lord
Jesus is champion
Jesus is the reason why
He's is the reason why I sing, owei

Incredible, incredible (incredible God o)
Dependable, dependable (dependable God o)
Unchangeable, unchangeable (unchangeable God o)
Unbeatable, unbeatable (unbeatable God)

Yeah, yeah
You are bigger than what the people say
Ebube, and nobody fit do pass You eh
Yeah, yeah
You are bigger than what the people say
Ebube, and nobody fit do pass you eh

Incredible, incredible (incredible God o)
Dependable, dependable (dependable God o)
Unchangeable, unchangeable (unchangeable God o)
Unbeatable, unbeatable (unbeatable God)

Yeah, yeah
You are bigger than what the people say
Ebube, and nobody fit do pass You eh
Yeah, yeah
You are bigger than what the people say
Ebube, and nobody fit do pass You eh

Other Tracks From Also Can Be Downloaded HERE

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here